Adey kai as I start move to you fresh
Then ano get job but as you biz me say what adey do, I tell you say I be developer
Ano really lie mohm, because yea, then adey develop feelings give you
Adey kai, eno tsɛɛ biaa wey you come spend the night for my there
That gbɛkɛ then udey do lasi-lasi so ano touch you
Then next morning-T, as the sun comot then you already tear some nice cho put don, like ebi photosynthesis
I phyll you forken, wey eno be say I even get green pigment
Adey kai, the first time you take dash me
Then I figa say me I look sharp but that day you mohm you eat me
You chop me like firewood, then the ogya all dey ma top
You take my shua play tatis as the korti dey your maff like whistle
Ohemaa Referee, because as you blow the whistle norr, pipii, wey the match end
Adey kai waa, some day you call me Tapoli,
Sake of you naa you see say adey grind hard make I get some money take chill you
That day then adey laugh put inside but ano really like that name,
That be when I tell you say make you never call me Tapoli again
Some day you catch me say adey come kut lotto
You tear me warning say make I shon, else I go make single pass the number I write for my paper top
That day you show me say eno be the lotto pɛ then edey at stake
Like gari, anything you tell me then adey soak
Then my paddies sef dey call me Tujimi – yea, like the rice
Because then your botoss dey make I mad for you
If I talk say adey kai all the things, dem no go burry you today Akweley, because I go talk saa
Adey love you waa but some people no dey believe me
As adey stand here sef, some people dey talk say me I kill you
Dem say as you die wey I come blow big money so ebi sakawa
Akweley, you die, but if ebi me I kill you paa then make I turn mumu
But if eno be me I kill you, make everyone edey accus emkjvdSKmMmm-mmm mmMm- Mm
Ha!
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂🤧
This is everything….puns…twist and the cry at the end…legendary
🤣🤣🤣🤣🔥🙌🏾