Akoma APC

Okay so the thing be say, yesterday then adey move from Osu go Circle. As I enter the troski, then I want sit the mate ein body but I see some lightskin girl for the back seat… wey empty space too dey, so I change my mind sharp go sit ein body.

She dey pap waa. She do that lipstick style wey dem dey paint the top side some dark color, then the bottom part be lighter shade – e check like 2-factor authentication, ano know how else make I describe am but udey barb, right?

She be nurse, because she wear the standard white-white-white. Then she get earpiece for ein ears inside wey she dey blaze music for the highest volume. Me sef as adey sit ein body, then adey hear am – wey ebi hip-hop she dey soak so I see say she be hard girl.

See, I know say the earpiece and the whole don’t-talk-to-me vibe she dey give off be sake of niggas dey move to am and tings because she fine but, me, abi different guy. So then I for move to am regardless make I shoot my shot.

Luckily enough then we two pɛ we dey the back seat, wey e be dem three-on-a-row troskis some so more space to feel free and socialize.

I tap ein arm lightly, because the way she plug ein ears like multi-socket deɛ then I know say all my ‘Hello’s go make beans. She watch my face after I tap am. As I start dey smile make I talk ‘Hi’ wey I kai say my face dey bore, so my smile sef no comot better. Be like the way my face gyimi at that moment funny am, cuz she mohm smile at me wey I get vim small.

‘Hi.’

She reduce the volume for the phone top, wey she too respond.

“Hi.”

‘Adey sick o, nurse.. you fit help me?’

At this point, she comot the earpiece from ein ears wey she really watch me now.

“What’s wrong with you?”

‘Ano dey feel better o, nurse. As I enter this troski norr something start dey do me.

I adjust my body small for the seat top.

She chork it wey she biz me say, “Where exactly are you feeling this?”

Me too I eye am wey I point to my chest.

‘Here… M’akoma.’

By the time she source say adey try move to am then e make too late because she  reach ein bus stop wey she for alight – so that be why adey here o, Aunty Nurse. I come join this long queue, now e reach my turn for this OPD. Help me find this nurse so say she fit help me. Abeg.

“Ah. So this is why you came to the clinic this early morning? Emohm ewiase paa.”

Yes, Aunty Nurse… adey beg. I know say she dey work for here but ano fit get ein name yestee. So if ugo fit just go the inside there then tell am say adey search am, I go thank you waa.

“But wait o, how did you know she works here? You didn’t even get her name.”

Oh yea, but me, my eye be sharp waa. I see the New Hope Clinic logo for ein small bag top, that be why I come here.

“Herh! I don’t think you’re normal.. sit down and let me check your vitals, young man.”



Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *